NNEKA: My Love, My Love

My love
Your love

Deeper than any valley

My love will stay
Higher than any mountain
Oh my love will beIn the face of your sun

My love

I will dance
I will smile
My love, my love
My love, my love
My love, my love Your love, your love
Your love, your love
Your love, your love

Is bigger by time
Bigger by time
Bigger by time
Than any man can see

2BABA (Feat. Sauti Sol): Oya Come Make We Go

2baba-oya-come-make-we-go

HOOK 1

Oya come make we go
Make we go to all the places
wey we talk say we go like to go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for there
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Whether na true talk
Whether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

Hook 2
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That’s how we learning something
We go know o
Whether na true talk
Whether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

VERSE

I know people keep on telling you
There is nothing like a miracle
If you try
In this circle of life
But I am an example
I know that you can make it in this life
If only you try
Stand up and beat up your chest
Don’t let nobody tell you make you settle for less
When ever you are afraid just hold my hands
Sharp sharp show make we halele dey go