2BABA (Feat. Sauti Sol): Oya Come Make We Go

2baba-oya-come-make-we-go

HOOK 1

Oya come make we go
Make we go to all the places
wey we talk say we go like to go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for there
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Whether na true talk
Whether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

Hook 2
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That’s how we learning something
We go know o
Whether na true talk
Whether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

VERSE

I know people keep on telling you
There is nothing like a miracle
If you try
In this circle of life
But I am an example
I know that you can make it in this life
If only you try
Stand up and beat up your chest
Don’t let nobody tell you make you settle for less
When ever you are afraid just hold my hands
Sharp sharp show make we halele dey go

 

YEMI ALADE (Feat. Sauti Sol): Africa

yemi-alade-africa

VERSE 1
This my African hands them gon love you “yeaah”
My African lips them gon kiss you “oooh”
My African hips get down for you “Oooh”
My African legs them gon run to you

Whether you come here to break dance
Abi you come here to shake hands
You come here to make plans
Ever we’ll be the richest motherland

Whether you come here to rock waist oooh
Abi na to find food oooh
Everything dey oooh
Ever we’ll be the richest motherland

[CHORUS:]
Anywhere you go, London, USA
Nowhere be like Africa, nowhere be like home
Anywhere you go, New York, Chicago
Nowhere be like Africa, nowhere be like home

Biko weruya wayo “eh eh eh”
Wayaka “eh eh eh”
Karibu kiti “eh eh eh”
Utapewa nini aiyayaya “eh eh eh”

Weruya wayo “eh eh eh”
Wayaka “eh eh eh”
Karibu kiti “eh eh eh”
Utapewa nini “nini le leio” eh eh eh