2BABA: Fly

My people

I see the sun in the sky
But it’s an illusion, I am feeling so high
From the stress and madness of today
My brother, e dey pain me, but what can I say
I say na so so confusion, complete pollution
Total corruption in every nation
I feel like wailing, but my voice dey fail me
And now it’s got me going crazy, plus it’s got me wishing,
wishing

I wish I could fly, fly, fly up to nowhere (2x)

Fly

2BABA (Feat. Cobhams & Omawumi): Power of Naija

No matter the stage,
We still run for greatness
No matter the stage,

There’s a bit of greatness in every man
There’s power to rise,
There’s power to conquer
There’s power inside….
There is a gift of power in every man (wetin we go do)

Power of Naija

Be the greatest that we can be (wetin we go do)
We’ve gat power to thrive (wetin we go do)
We’re the champion; makes histories (wetin we go do)
Keep the greatness alive

We’ve gat power of Naija
Working together
Victory is sure
We are champions
With the power of Naija
Working together
Nothing can hold (hold) us down

2BABA: No Shaking

[CHORUS:]
My guy na your eye u go sharpen oo bcos e like say e don dey happen, no shaking nothing dey happen,
Nobody won kpai, but dem won go heaven

No shaking

VERSE 1
I work hard for the money, it is not funny… cos I gat to say is not easy at all at all… If I was you I get busy cos I nor go fit afford to get lazy at all at all.
Nor let opportunity pass you by you get to always continue to dey try,
you get to try to dey always and mind bcos you no won kpai before you die, lie lie I know say you dey like to dey jolly cos I see you for my body you dey shake e your body.
I know say you go like to make e money to impress your baby plus all of your family…
There is no film trick involved inside…
Reality my brother is the way dat be right, if I tell you say easy o na setup.
So now what you gat to do is brace up and get up.
For what you believe in stand up, if it seems like you sleeping, rise up; you gat to fight for yourself before you find yourself by yourself with your hands up, you gat to be strong, you gat to hold on, you gat to keep keeping on, you gat to realize say it is all man for himself, dats why I say.