NOSA: Why You Love Me

Nosa - Why you love me

VERSE 1

Infact,
Me I don’t know where to start
Me I no fit solve the maths
E dey blow my mind dey go o
Because since then
When my life no make e sense
Anyhow, you still remain my friend
Until now, na why you love me so

[CHORUS:]

Your love dey sing for my head like choir…da da da da
The thing e dey catch-ey my heart like fire…da da da da
Your love dey make my mind e dey wonder…da da da da
Na why you love me so

NOSA: A Star

Nosa - A star

VERSE 1

I sabi dey sing with sweet voice
My song dey make people dey rejoice
My brother sabi how to make noise
Stand up comedian na him career of choice
My neighbour sabi how to dance (dance)
If you dey watch him performance you must clap your hands
Another one sabi football, wow!
We dey tell am say one day you go make us proud

REFRAIN
God give you something wey dey make you  stature
And many things wey dey draw attention
No hide yourelf again because I know that God has made you a star

[CHORUS:]
A star (3x)
A star (3x)
A star (3x)
I believe say you be star
A star (3x)
A star (3x)
A star (3x)
I believe say you be star
VERSE 2

If na how to sweep ground you sabi
He no mean say na there your life go reach
And if you look  yourself deep you go see
Say you fit open company wey dey clean the street
Bros! E no  matter wetin you sabi do
Another person get the thing wey him sabi too
So, swallow your pride and get to work
Open your ears make you hear wetin my song dey talk