NOSA: Already Done

nosa-already-done

When it’s seem that there’s delay
and I don’t know how long
I have to wait…

And holding on through the night
and waiting for the break of day…

But nothing do me, I won’t fret
The Lord has never failed.
So, I won’t let these things disturb me
Cos, every week, he has made it.

Yes, it’s already done (3x)
Everything that I need…
It’s already done.

NOSA: Undisputed

Nosa - Undisputed

I no go fit talk of all your wonders
even if na mouth full my body
first of all

you create this world
without blunder
the Bible talk the full story
since the beginning of time
we dey see am o
say your power no be ordinary
na this information
make me dey sing you this song
so I go let the whole world know

say undisputed you be (baba)
you no dey (maga)
the way you get e (power)
dey make me (hala)
I am (glad that)
you are my (father)
with you I no go (suffer) anyday
undisputed you be (baba)
you get e (power)
your enemies dey (scatter)

the way dem (gather)

NOSA: Always On My Mind

Nosa - Always on my mind

VERSE 1
See, If I tell you say na you I dey think of when you call
If I tell you say I no forget you at all at all
You no go believe wetin I dey talk
Cause everyday, if I remember you, smile dey come my face
Day by day, January to December, you dey for my prayers
So make you believe me, wetin I dey talk

[CHORUS:]
Cause you’re always on my mind
Always on my mind
You are always on my mind
Yes you are
You’re always on my mind