2BABA (Feat. Sauti Sol): Oya Come Make We Go

2baba-oya-come-make-we-go

HOOK 1

Oya come make we go
Make we go to all the places
wey we talk say we go like to go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for there
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Whether na true talk
Whether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

Hook 2
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That’s how we learning something
We go know o
Whether na true talk
Whether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

VERSE

I know people keep on telling you
There is nothing like a miracle
If you try
In this circle of life
But I am an example
I know that you can make it in this life
If only you try
Stand up and beat up your chest
Don’t let nobody tell you make you settle for less
When ever you are afraid just hold my hands
Sharp sharp show make we halele dey go

 

2BABA: Thank You Lord

Thank You Lord

Am thinking about the years gone by
Am thinking about the things I’ve done
Am thinking about the words I’ve said
Am thinking about the way that I’ve been living my life
E be like say I forget say, say, say
Somebody dey beside all the way (all the way)
People have let me to go astray
Dey come dey start to make me to belief
Say I too dey, ey
I did lots of things without remorse
Cos I never knew
That I live each day by the grace
But now, things have changed
And my God I realize
That I am blessed
And what more can I say ay ay
To thank you Lord

2BABA (Feat. M.I ABAGA): Babylon (The Devil Is A Liar)

2Baba & M.I - Babylon

And at the end of the day there is nothing to be afraid

Keep your demons at bay and work your way to get paid

And at the end of the night everything will be alright;

Don’t ever give up the fight

Don’t ever turn from the light

Whatever pattern you choose, though you got nothing to lose

Try not to be confuse, don’t let the devil to use you

Whatever pattern you take and when you make a mistake unless you rise up [prevail], my brother you go be great ehhh…