NNEKA (Feat. Wesley Williams): Kangpe

You talk, say you be big man
Because you fit raise your hand, fit beat your pickin, beat your wife,
You sabi, bible well o
Dey go church everyday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419, ole, thief, basket mouth, ojoro
But you know how e be
Wen wind blow fowl yansh go open very very well oh

Kangpe

[CHORUS:]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill e go make you strong
The thing wen no fit kill e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

NOSA: Already Done

nosa-already-done

When it’s seem that there’s delay
and I don’t know how long
I have to wait…

And holding on through the night
and waiting for the break of day…

But nothing do me, I won’t fret
The Lord has never failed.
So, I won’t let these things disturb me
Cos, every week, he has made it.

Yes, it’s already done (3x)
Everything that I need…
It’s already done.