FEMI KUTI: Day By Day

Femi Kuti - Day By Day

Day by day
By night by night
We work and pray
For peace to reign
Day by day
By night by night
We work and pray
For peace to reign
Day by day
By night by night
We work and pray
For peace to reign

Because the suffering is too much
So many meaningless wars
The people are confused about their future
So we turn, we turn, we turn to God

Go look Mushi
The condition just dey worse
Go look Ajegunle
The matter make we no talk
See as our papa dem dey suffer for Oshodi bus stop
Mama mama no get any money to chop

FELA KUTI: When Trouble Sleep Yanga Go Wake Am

Fela - When trouble sleep yanga go wake am

Mr. Husband marry for church
He make big party
Then he start to spray
Because him love him wife
Mrs. wife come run away”
Bank manager run come
He say, “Mister, pay me your debt”
Wetin him dey find, for Lagos e-o
PALAVER, HE DEY FIND
Palaver, he go get-e o
PALAVER, HE GO GET
Palaver

When cat sleep
Rat go bite him tail
Wetin him dey find
PALAVER, HE DEY FIND
Palaver, he go get-e o
PALAVER, HE GO GET
Palaver, he go get e-o

Ra ra-ra ra