
Author: Toju Ogbe
NNEKA: Niger Delta
Dem come fish our water empty
Dem come chop our oil plenty
Come take resources away
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bros wetin
Sister, sister, sis
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na we go reap
JEREMIAH GYANG: I Am Grateful

For the gift of life
For the gift of family
For the gift of harmony
And melody and music
I just wanna thank You Lord
For everything You’ve done
My words would never be enough
To show the gratitude I have
Hallelujah
You’ve been faithful
Hallelujah
I am grateful
Hallelujah
You’ve been faithful
Hallelujah
I am grateful
