NNEKA: Babylon

As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be in vain

Babylon

Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well; suffer suffer well well
Waka waka well well

Why my people dey suffa for this Naija
Why my people dey suffa for Africa

For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say the battle never finish oh it just begins
Saro-Wiwa talk am, Azikiwe talk am Awolowo talk am
U na no dey hear u fit kill the messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message

NNEKA: Come With Me

Come let us be truthful, surrender our pride
Admit the stains on our, our chest, our hands
We seek, we find / we take, we kill
Our love is hate, our smiles are fake
Take my body, take my hands,
Take everything you have created
Take your riches, take your money, take everything
But not my experience
No no

come

No you cannot take my experience away,
No you can’t take my soul away,
No you can’t make me go astray
Because I know where I stand
No you cannot take my experience away,
No you can’t take my soul away,
No you can’t make me go astray
Because I know where my Father is

NNEKA: Beautiful

Yeh we are created in a beautiful way
Yeh we are made by love and only love

Beautiful

VERSE

Wake up every day we complain
What could build us is around us
But we only think too plain
Go too fast forget our pace,
Important is money and running your rat-race
The little things around you
Could bring you joy if you see but
You are distracted by the world